Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Barcelona don start dey look Victor Osimhen as pa say Atlético wan stress dem for Julián Álvarez deal.
According to transfer experts, dem bin first want Álvarez for dis summer transfer window, but Atlético dey hold dia player kakaraka.
Now, Barcelona dey reason both Álvarez and Osimhen as possible way dem fit replace veteran forward Robert Lewandowski.
Álvarez dey cost around €200m, wey fit make am one of di most expensive transfer, just small behind Neymar wey PSG buy for €222m in 2017.
Written by: News Author
Atletico Madrid FC Barcelona Julián Álvarez La Liga transfers VICTOR OSIMHEN
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026