Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Oyo State Governor, Seyi Makinde, together with some members of di Turaki-led faction of di Peoples Democratic Party (PDP), don waka go see African Democratic Congress (ADC) leaders for Abuja.
Makinde talk say di visit on Wednesday na to show support for ADC leadership and to discuss matter wey dey affect Nigeria democracy.
According to Makinde, dem come through consultation and solidarity to help strengthen democratic process for Nigeria.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026