By: Esther Ayoola
Ogun west senator, Solomon Adeola, alongside oda senior mens for Ogun state don give dia honour to whom honour is due, dat di pipo of Yewaland dey proud of wetin Kayode Egbetokun achieve as IGP.
Adeola, wey dem sabi as Yayi, run dis package for one event wey YPDC and Yewa Traditional Council organise.
Di tin be say di senior man wey dem honour sef dey ground wey all dis dey hapun, and Egbetokun dey very thankful for di opportunate to serve.