Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Borno State Governor, Babagana Zulum don warn residents make dem no support, hide or supply Boko Haram insurgents anything.
Air Component of Joint Task Force (North East), Operation Hadin Kai, carry out operation for Jilli area for Gubio LGA on Saturday.
Jilli na border community wey dey between Gubio Local Gornment Area for Borno State and Geidam Local Government Area for Yobe State.
For statement wey di govo aide, Dauda Iliya release, dem say Jilli market na area wey insurgents dey use for logistics and support.
Written by: News Author
anti-terror message Nigeria Boko Haram warning Nigeria Borno Governor Zulum insurgency in Borno
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026