Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Di United Kingdom gornment say like dis dey consider new law wey go stop children wey never reach 16 years from using social media.
Prime Minister Keir Starmer put dis one news tuk on Monday, say im dey check things like time limit, app curfew and how platforms algorithm go be for di UK Childrensis.
Say Platforms like Instagram and TikTok fit face stricter rules if di plan work.
Starmer say, di main aim na to protect children health, sleep, school work and reduce parents worry about wetin dem dey do online.
Written by: News Author
Keir Starmer policy UK child online safety UK government social media ban under 16 social media UK
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026