Sports

Usyk Back Anthony Joshua to Beat Tyson Fury

todayApril 18, 2026 9 4

Background
share close

Oleksandr Usyk don tip Anthony Joshua to beat Tyson Fury if dem finally enter ring for di long-awaited British heavyweight clash.

Usyk, wey never lose fight and don face both boxers before, talk say im believe say Joshua get wetin e take to win di bout.

Recently, Usyk dey train with Joshua for Spain as di former champion dey recover and prepare well after di car accident wey happen for December.

According to am, Joshua dey show strong work rate and beta mindset for camp, and dat one fit hellep am overcome Fury if di fight hapun.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app