Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Federal Gornment don reject report wey say dem dey hide money or divert federal revenue.
Minister of State for Finance, Taiwo Oyedele, iron mata wetin nor good inside statement for Abuja on Sunday, say pipo dey wrong to follow di World Bank Naija Development Update.
E explain say all di money wey dey comot from Federation Account Allocation Committee (FAAC) na normal and legal things like statutory transfers, security spending, savings, and refunds to gornment agencies.
Oyedele say pipo misyarn, but everything dey follow Naija financial rules to support federal and state governments.
Written by: News Author
FG explains revenue spending Nigeria federal government finance clarification Nigeria public finance transparency no hidden spending Nigeria no money diversion federal revenue
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026