Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Every day with in own trouble, say Boko Haram terrorists don release video on Monday dey threaten Naija gornment over 416 pipo wey dem kidnap for Borno State.
Dem say make gornment no try rescue di victims by force, say dem dey ready fight back if dem try am.
Di group also give 72 hours warning say if dem no meet dia demands, dem go scatter di victims to different places where dem fit no see dem again.
Message wey dem deliver in Hausa show di fighters for military camouflage as dem insist say dem serious about dia threat and ready for battle.
Written by: News Author
416 captives Borno State 72-hour ultimatum Boko Haram Boko Haram ultimatum 2026 Nigeria security news April 2026
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026