obodo oyinbo

One Kpai As Trolleybus Crash Enter Supermarket For Austria

todayApril 20, 2026 6

Background
share close

By: Esther Ayoola

Nor be small wahala for Australia as trolleybus lose control and crash enter supermarket for Salzburg, Austria, kpai one wunjure Seven.

Na Austria Red Cross dey konfamate dis incident, say despite effort to revive di victim, di person no survive.

Dem say emergency responders rush go the scene and carry di wujured go hospital, with two pipo in serious condition.

Authorities say di crash hapun for one junction for northern Salzburg, but dem never explain wetin really cause the askident.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app