By: Esther Ayoola
Bournemouth don announce say dem don appoint Marco Rose as dia new head coach.
Di German coach go take over from Andoni Iraola for summer as e sign three-year contract wit di club.
Iraola self don tuk say e go comot when im contract finish for di end of dis season afta three years for di job.
Na so Bournemouth dey prepare for new era under Rose wey go start soon.