Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wolves don drop from Premier League afta bad 2025/26 season wey no go well at all.
Dem lose 3-0 to Leeds for weekend, and for small moment dem sti get hope when Spurs draw late against Brighton.
But West Ham draw with Crystal Palace on Monday night finish everything, dat one mean say Wolves dey go Championship.
Na with five matches remaining, dem nor go fit escape relegation again.
Written by: News Author
Championship relegation Premier League relegation battle wolverhampton wanderers WOLVES Wolves poor season
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026