Sports

Shaibu Open Tuk On How Naija Wan Take Train Football Coaches

todayApril 21, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Director-General of National Institute for Sports, Philip Shaibu, don tuk say Naija get serious shortage of coaches.

Im yarn dis one during im visit to NFF office for Abuja on monday, where e also go pay condolence for late former NFA chairman, Ibrahim Galadima.

Shaibu tuk say dem get two-year plan to work with NFF to solve di coaching wahala and improve sports for di country.

Im sti add say recent admission for di institute show say football na sti be di dominant sports for Naija.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app