Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
White House science and tech boss, Michael Kratsios don accuse China-linked groups, say dem dey try steal American AI technology.
Dem accuse dem say na through “distillation” and other hacking-style methods dem take dey copy powerful AI systems wey companies like OpenAI and Anthropic build, to catch up with US innovation.
Dis accusation dey come as tension sti dey rise between US and China ahead of planned leaders’ meeting for Beijing, where both sides fit discuss tech and security issues.
Written by: News Author
AI technology security artificial intelligence theft allegations United States China relations US China tech dispute
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026