Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Dem don expose di suspect wey fire bullet for White House Correspondents’ Association Dinner wey US Presido, Donald Trump and oda big oga dem attend, according to CNN.
Di suspect, Cole Tomas Allen, 31-year-old na teacher and video game developer from Southern California, wey dey live for Torrance, suburb for Los Angeles.
Authorities talk say dem quickly gbab Cole with plenti weapons for body, after e use force pass security checkpoint for di event for Washington Hilton.
Di matter cause serious panic for di high-profile gathering, as security rush comot Donald Trump, di First Lady and oda big-big oga dem from di venue.
Written by: Rilwan Agbomeji
Cole tomas allen open fire at white house correspondents' Association dinner dinner
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026