obodo oyinbo

US, Iran to Start Anoda Peace Tuk To Calm Di Strait Of Hormuz

todayApril 28, 2026 3

Background
share close

US Presido, Donald Trump and im national security team like dis don dey review Iranian peace plan wey dem say fit end di war and reopen Strait of Hormuz.

Konfaming dis tatafo, say Iran Foreign Minister Abbas Araghchi meet Russian Presido Vladimir Putin for St Petersburg, where e tuk say Iran dey consider US request to restart negotiation, as dem try find way end di crisis through diplomacy.

While dem still postpone tuk on Iran nuclear programme because dem wan reduce tension for Middle East, dat di peace tuk fit hapun any time soon.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds