obodo oyinbo

Hegseth Face Senate to Explain di Middle East War

todayMay 1, 2026 2

Background
share close

US Defence Secretary Pete Hegseth don finish im second day for Senate hearing wey dem dey ask am about US military budget and Iran war.

Im go Congress to request $1.5 trillion budget, but lawmakers still dey press am plenty questions about di ongoing Iran war.

Meanwhile, US Navy don begin restock dia ships for Middle East with fuel, food, ammunition and other supplies to support operations.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds