Crystal Palace don scatta Shakhtar Donetsk 3-1 for UEFA Conference League semi-final first leg wey hapun for Krakow, Poland.
Ismaila Sarr, Daichi Kamada, plus Jorgen Strand Larsen na im be di people wey score di goals wey give Palace di advantage.
Even though Shakhtar dey try for Europe despite all di wahala from war, dem still nor fit match Palace strength