By : Jolayemi Olajide
Lagos State Police Command don drop strong warning on Tuesday for Lagos, say dem nor wan use eyes see cultism.
Oga Commissioner of Police, Tijani Fatai, naim package dis mata dey tuk for video on Tuesday wey dem give Lagos news waka bouts.
According Tijani, joining di secret cult group alone without illegal doings sef, na crime under di law, advising Lagos young boys and girls to stay clear.
Meanwhile, make all for nor lost, force tuk tuk person, ASP Abimbola Adebisi fry her mouth untop di mata urging Lagos communities to report any suspicious activity to security agencies.