OBODO NAIJA

FG Promise to Package NECO Exam Cheap for Naija Student

todayMay 7, 2026 6

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Vice Presido Kashim Shettima like dis say Federal Gornment go continue to make national exams affordable for Nigerian students while dem dey improve exam integrity and innovation.
WI Vice Presido yarn dis on Thursday for Abuja during the 25th anniversary celebration of National Examinations Council, popularly known as NECO.

Shettima, wey im Senior Special Assistant on Legal and Compliance, Bashir Maidugu represent for di event, tuk say credible examination system dey very important for beta education and more opportunities for Nigerian youths.

E also remind NECO say education na the main foundation for national development and exams must remain affordable for ordinary childrensis.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds