OBODO NAIJA

Fani-Kayode Explain Why Im Reject Germany Posting as Ambassador

todayMay 7, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Former Aviation Minister, Femi Fani-Kayode, konfamate say wi oga Presido, Bola Tinubu don appoint as Nigeria Ambassador- to South Africa.
Di former Aviation Minister convasate dis one on Thursday for im X handle.

According to am, dem first post am go Germany, but later di Ministry of Foreign Affairs con receive request letter changing the duty post.

He explain say di reason na based on im to gbadu Germany and e prefer South Africa instead.

He add say Foreign Affairs Minister, Ambassador Yusuf Tuggar, consider im request and forward am to President Tinubu and now im don finally get approval to di south Africa work.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds