obodo oyinbo

Germany Finance Minister Blame Trump Iran War As Tax Revenue Go Down For Germany

todayMay 8, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Germany finance minister Lars Klingbeil like dey vex wetin nor good dat, Donald Trump “ war for Iran”  dey scata tins for dem, say na wetin cause big drop for germany expected tax money.

Di German Finance minister yarn dis one for news tuk on Thursday, dat, di US presido action don really bring global energy down and e dey affect economy worldwide.

Say Germany don cut dia tax revenue forecast for 2026–2030 by about €70bn ($82bn).

Klingbeil con sti press tuk say, di war for Iran dey seriously damage Germany economy.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds