obodo oyinbo

Ethiopia Woman Born 5 Pikin After 12 Years of Waiting

todayMay 8, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

One 35-year-old woman, Bedriya Adem, don born rare quintuplets for Harari Regional State for Ethiopia after she wait 12 years to get pikin.

According to report, She deliver four boys and one girl through Caesarean section on Tuesday evening.

Doctors for the hospital talk say both di mama and the babies dey healthy, and di newborns weigh between 1.3kg and 1.4kg.

Medical director of the hospital, Dr Mohammed Nur Abdulahi, sti konfam dat  the babies still dey under medical care together with dia mother.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds