OBODO NAIJA

Tambuwal Withdraw From 2027 Race As ADC Pick Consensus Candidates

todayMay 15, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Former Sokoto State Govo, Aminu Tambuwal don withdraw from di Sokoto South Senatorial District race ahead of di 2027 general elections.

Di African Democratic Congress (ADC) later endorse former Speaker of di House of Representatives Faruk Yabo as consensus candidate to replace am for di senatorial contest.

Reports also show say Manir Muhammad Dan’iya, wey serve as Tambuwal deputy governor, naim be ADC consensus governorship candidate for Sokoto State.

Di development come as party dey position itself for stronger showing in di 2027 elections.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds