By: Esther Ayoola
Senate don condemn di abduction of 87 students and teachers wey happen for Borno and Oyo states within 24 hours.
Senate Leader Opeyemi Bamidele yarn dis one for statement wey im media office release on Sunday, say like dis Naija need strong and coordinated security to protect school childresis
E tuk say di recent kidnappings show why Naija need state police quick, as National Assembly don already dey work on amendment of 1999 Constitution.
For Borno State too, Boko Haram attack school for Askira/Uba and kidnap 42 students, as Bamidele describe both attacks as attack on Naija future.