National

SERAP Call INEC To Sharply Investigate APC Governors Election Funds

todayMay 18, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

One Ogbonge human right group, Socio-Economic Rights and Accountability Project, SERAP, like dis don wire INEC Chairmo, Prof Joash Amupitan, to sharply touch light di mata of some APC governors diverting around N800 billion for political campaign.

Dis one dey Inside one letter wey SERAP Deputy Director, Kolawole Oluwadare, sign, wey dem release to news pipo on Sunday.

Di organization tell INEC say, dem gat force di APC governors and di party to open dia book, show everybody wia di money come from, and tell Nigerians di name of pipo wey do di donation.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds