obodo oyinbo

Tragedy For Philippines, Four Kpai As Nine-Storey Building Collapse

todayMay 26, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Emergency officials for Northern Philippines don stop de two-day rescue operation to find at least 12 pipo wey dem believe say dey trap inside one collapsed building.

Dis nine-storey building collapse put for one hotel near Angeles City on Sunday, and e don kill four pipo so far, including one Malaysian man and two construction workers.

According to report, dem bin dey get hope say dem go rescue workers go save more pipo, but everything don jam rock as dem end di rescue mission.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds