OBODO NAIJA

 Police and local hunters kpai three kidnappers, rescue victim for Oyo State

todayMay 26, 2026 4

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Oyo State Police Command don tuk say dem Rambo style kpai three suspected kidnappers and rescue one person wey dem bin kramp for Otu area inside Oke-Ogun axis.

Di police tuk, tuk, DSP Ayanlade Olayinka, clear dis one for statement wey im release on Tuesday.

Dem talk say the heavy operation hapun after local hunters call dem for help on Monday, May 25, 2026, when the bad boys open fire on top dem inside bush.

True true, the police konfam say no hunter wound or die for the initial attack, and dem get help from local hunters and other security groups to finish the work.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds