Entertainment

Regina Daniels explain why she nor wan remarry again

todayMay 28, 2026 15

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nollywood actress Regina Daniels use yam chop mouth say she nor wan do marriage again after she separate from her husband Ned Nwoko, say stress too much.

She yarn dis one during live stream with TikToker Jarvis for Children’s Day carnival wey hapun for Asaba, Delta State.

Regina say her mind don shift from marriage mata, but she still tanda kamkpe in building strong family with her boys and dat she for sti like get girl pikin.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 8


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds