By : Jolayemi Olajide
Romania and dia NATO frens don cut chain after Russian drone go jam Romanian airspace and crash for apartment building for eastern town Galati, wunjure two pipo.
Na Romanian Foreign Ministry tuk dis tuk, say di incident wey hapun during overnight attack on Ukraine, say e spoil international law.
According to Authorities say dem track the drone before e finally crash ontop per house, cause fire.