Lagos

Obasa Say State Police Na Di Way For Dis Kidnap Wahala

todayJune 2, 2026 4

Background
share close

 

By : Jolayemi Olajide

Teachers for Lagos don hail Speaker Mudashiru Obasa as dem protest for Lagos Assembly over di kidnap of teachers and students for Oyo State.

Obasa tuk say di Assembly still dey push for State Police, saying na one major way to fight insecurity and protect schools across Nigeria.

NUT Chairmo, Hassan Akintoye beg government make dem rescue all kidnapped victims and make schools no turn place for criminals to operate.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Lagos

Police Grab Four Notorious Cult Boys With Loaded Guns Inside Ojo

Lagos State Police Command don catch four men loaded with guns and bullets inside one hotel for Ajanmgbadi, Ojo area. According statement wey Police tuk, tuk, ABIMBOLA ADEBISI, release, Di suspects Emmanuel Nwokolo, Ayola Israel, Ebuka Nnamdi, and Chinedu Okafor, confess say dem belong to di dreaded Aiye Confraternity and […]

todayJune 2, 2026 3


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds