obodo oyinbo

Canada Suspend Immigration Documents For 3 African Countries Over Ebola Outbreak

todayJune 2, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Canada gornment don announce 90-day suspension of immigration documents for residents of Democratic Republic of Congo, Uganda and South Sudan based on di Ebola  katakata.

Immigration, Refugees and Citizenship Canada (IRCC)  naim dey konfamate dis mata  and dem put am for dia  social media on Tuesday for Canada.

According to IRCC, dis move  na to guide Canada against  Ebola.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds