Entertainment

FIFA Pick Davido For World Cup 2026 Concert For LA

todayJune 3, 2026 25

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

FIFA don announce say Nigerian music star Davido go perform for Los Angeles leg of the World Cup 2026 Countdown

Concert wey go hold on Wednesday, June 10.

Di event go also feature Diplo Major Lazer, with more artistes still expected to join the lineup.

FIFA tuk say di concert na part of global music series wey go hapun for Canada, Mexico and United States as World Cup build-up.

Di show go hold for Crypto.com Arena and doors go open by 5:00 p.m. PT, while live broadcast go start by 6:00 p.m.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 10


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds