By: Esther Ayoola
Nor be small thing, say na Three passengers naim sadly kpai afta train wey dey run Warri–Itakpe get askident on Monday.
NRC naim dey konfamate di incident for news statement.
Di Nigerian Railway Corporation tuk say emergency teams and other authorities rush go di scene to help handle dsi situation.
Di corporation add say dem sti dey monitor wetin hapun and promise say full statement go come out later.