Lagos

HISTORY! Lagos House Of Assembly Swear-In First Female Clerk

todayJune 22, 2026 6

Background
share close

By: Jolayemi Olajide

Today lagos state house of assembly don swear for Mrs Adenike Abolanle oshinowo as the new clerk of the house on Monday, 22nd of June, 2026.

Na right honorable speaker Mudashiru obasa coordinate this matter for inside house.

And like dis oooo Mrs oshinowo don become di 6th and first ever woman clerk for di lagos state house of assembly

Di clerk na the oga wey dey run the work for house and make sure say everything for the Assembly dey move correct.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds