obodo oyinbo

Pakistan, Afghanistan Face-to-Face as Airstrike Kpai Dozens for Border

todayJune 29, 2026 7

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

See gbege, Pakistan go launch airstrike and send ground troops enter Afghan province, kpaikpai pipo yangayanga on Sunday.

Di Taliban gornment for Afghanistan  say at least 36 civilians, including women and children, kpeme inside the attack and over 160 people sustain wound.

But Pakistan Information Minister, Attaullah Tarar, change am, say 29 militants st caput  inside di strikes wey target wia di  bad boys dey hide.

Pakistan don tey wey dem dey accuse Afghanistan say dem dey hide terror groups wey dey cross border attack dem, but the Taliban government talk say na lie.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds