By: Yusuf Abuh
Japan, New Zealand like dis now dey call world pipo make dem hold china oh, dat china dey test bomb for Pacific Ocean.
Chinese gornment talk say di test na part of dia yearly military training and e no target any country.
Japan, Australia and New Zealand don raise concern, which one be, e nor target anybody, na play, play dey turn to hit and go, dat dem nor wan hear anything say make world pipo help tell China to behave demselves.
Australia Foreign Minister Penny Wong confirm say China inform dem before di test, but she still describe am as one action wey fit destabilise di Pacific area.