OBODO NAIJA

IPMAN Promise Cheaper Fuel For Nigerians

todayJuly 6, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Senior man presido of petro sellers for di obodo Nigeria,  (IPMAN), Elijah Shettima, don drop micro soft word say  Nigerians nor need to worry body too much, dat petrol price go soon come down.

Shettima tok dis one for interview wey e get with news tatafos for Abuja on Monday.

E say IPMAN main plan na to make independent marketers fit buy petrol directly from Dangote Refinery.

According to di senior man, dat arrangement go make fuel dey available and help reduce pump price across di country.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds