south west

Oyo State Gornment tTo Release Orire Kidnap Victims To Families On Monday

todayJuly 13, 2026 7

Background
share close

By: Yusuf Abuh

After 56 days for kidnappers camp, di rescued victims now dey recover for Army hospital for Ibadan, an say by di end of today dem go reunite with dia families.

Baba Govo, Seyi Makinde talk say doctors go monitor dem for 48 hours before di military hand dem over to Oyo State Government.

Im say gornment don begin arrangements to reunite dem with dia families as soon as dem complete medical checks.

Makinde also reveal say some of di children don dey beg to see dia parents since dem regain dia freedom.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds