Sport Yarns

Ashe Declare Say E Don Set For 2026  Commonwealth Games

todayJuly 15, 2026 9

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nigeria sprint star, Favour Ashe, don rake to boost moral  say e don ready mentally and physically for the 2026 Commonwealth Games wey go happen for Glasgow, Scotland.

Ashe, wey people sabi as “The Nigerian Nightmare,” say Team Nigeria training camp  dey hot wetin nor gud and  dat confidence high.

Di  100 metres and 4×100 metres relay specialist explain say di training don put the team for better condition to compete against the best athletes from across the Commonwealth.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds