Sport Yarns

112 Results / Page 1 of 13

Background

Sport Yarns

Carrick Back Rashford To Shine For Man United

By: Kofoworola Olayinka Manchester United manager Michael Carrick don back Marcus Rashford to play important role for di club dis season. Carrick talk say Rashford return in good condition and still dey part of im plans for di new Premier League campaign. E make di statement for Thursday after Fabrizio Romano post am for X. Carrick say Rashford na dia player and e dey bring something different to di team.

todayAugust 13, 2026 13

Sport Yarns

Norway Tell FIFA President Infantino Make E Resign

By Oluwatosin Ibrahim Norwegian Football Federation on Friday announce say dem go ask FIFA President Gianni Infantino make im resign, saying im no longer get di trust needed to lead world football body well. Federation President Lise Klaveness explain say di decision come after governing body meeting where dem review Infantino leadership and recent controversies surrounding FIFA. Infantino, wey don lead FIFA since 2016, still dey seek re-election for one […]

todayAugust 7, 2026 13

Sport Yarns

Shooting Stars Striker Ayodele Set to Dump NPFL for Egypt Move

By: Jolayemi Olajide   Shooting Stars striker Ismail Ayodele dey close to leaving di Nigeria Premier Football League side after Egyptian club Modern Sports SC reach agreement to sign am. Reports say di player don agree personal terms with di Egyptian team and e go travel go Northern Africa to complete di final stages of di contract. Ayodele, wey play regularly for di Oluyole Warriors last season, score four goals […]

todayAugust 6, 2026 16

Sport Yarns

El-Kanemi Chairman Tell Players Make Dem Serious for New Season

By: Jolayemi Olajide El-Kanemi Warriors chairman, Alhaji Waziri Isa Mai Qatar, don charge players make dem show commitment and discipline as dem prepare for di 2026-27 football season. Waziri give dis advice during im address to di team, urging players make dem obey instructions from newly appointed coach, Emmanuel King. Di chairman say di new tactician get knowledge wey go help di players improve as dem prepare for Nigeria National […]

todayAugust 6, 2026 17

Sport Yarns

Real Madrid Splash €140m to Sign Yan Diomande

By : Jolayemi Olajide Real Madrid don complete di signing of 19-year-old Ivory Coast winger Yan Diomande from German club RB Leipzig in deal wey fit reach €140 million, making am one of di most expensive young players ever. Di transfer report on Thursday say Diomande sign seven-year contract after several top European clubs show interest in signing di talented winger. Some major European teams bin dey chase di player […]

todayAugust 6, 2026 12

Sport Yarns

Super Falcons Face Do-or-Die Battle, Zambia Stand Between Dem and WAFCON Dream

By : Jolayemi Olajide Defending champions Super Falcons of Nigeria go clash with Zambia on Saturday night for Group C match at Al Madina Stadium in Rabat, Morocco, and dem must get positive result to keep dia 2026 Women's Africa Cup of Nations title defence alive after losing dia opening game. Di pressure come after Malawi shock Nigeria 3-2 for dia first match, while Zambia announce dia title ambition with […]

todayAugust 1, 2026 14

Sport Yarns

Barcelona Don Sign Karim Adeyemi On Five-Year Deal

  By : Jolayemi Olajide Barcelona don complete di signing of 24-year-old forward Karim Adeyemi from Borussia Dortmund on Thursday for reported transfer fee of 29 million euros plus possible add-ons, as dem wan strengthen dia attack before di new season. Di Spanish club tok say Adeyemi don sign five-year contract wey go keep am for di club until June 30, 2031. Adeyemi become Barcelona second signing after dem bring […]

todayJuly 23, 2026 18

Sport Yarns

Norway Football Chief Plan To Report FIFA Over Folarin Balogun Ban

By :Jolayemi  Olajide  Norway football president Lise Klaveness talk to The Times inside Norway on Thursday say dem go report FIFA ethics committee over di suspension of Folarin Balogun World Cup ban, as dis action don put di whole game for risk. Di NFF boss make dis declaration during interview, happening because di controversial lifting of di ban suppose not happen for international football. Di board plan to meet and […]

todayJuly 23, 2026 12

Sport Yarns

FIFA say stability fit carry Super Eagles to 2030 World Cup

By: Jolayemi Olajide FIFA don siddun tuk say Nigeria get everything wey e need to qualify for di 2030 FIFA World Cup, but say stability go decide whether Super Eagles go make am. Di world football body say although Nigeria get plenty talented players, success for di next qualifiers go depend more on stable planning than ability. Super Eagles miss di last two World Cups after dia 2026 qualification campaign […]

todayJuly 22, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds