Sports

Joshua-Fury Fight Jam Rock say no place dey to fight di fight

todayAugust 14, 2026 6

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

 

Anthony Joshua and heavyweight fight don dey face wahala as promoter Frank Warren warn say dem don match break for di  November bout, say both team never agree wia dem wan fight.

dem bin dey think say na Wembley Stadium dem go fight di fight before, like dis wi dey hear say na e Madison Square Garden for New York don become di new ring to fight dis fight.

According to report Saudi boxing organiser, Turki Alalshikh dey  reportedly dey favour New York because di venue fit attract bigger global audience.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds