Sports

Chelsea Burst Fulham 3-2 as Palmer Shine

todayAugust 25, 2026 7

Background
share close

Chelsea  start dia new era with ogbolicious win beating  Fulham 3-2 for West London derby as Cole Palmer shine for di Blues wetin nor gud.

Di win give new Chelsea coach Xabi Alonso winning start for im Premier League reign and make am one of only three out of di club’s last nine managers wey win dia first league match.

Di defeat na Fulham coach Arbeloa first Premier League game in charge of di club, as both managers make dia league debut for dia new teams.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds