obodo oyinbo

Iran, US Don Enter “Touch Me, I Touch You” Wahala

todayAugust 31, 2026 4

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Iran don fire back at US bases for Jordan and UAE after US military bomb Iranian rocket launchers for Larak Island.

US say dem destroy di launchers to stop Iran from blocking Strait of Hormuz, but Iran say na lie and accuse US of killing and injuring dia fighters and civilians.

Iran President Masoud Pezeshkian say Iran no want war, but dem no go siddon dey watch anybody attack dia country.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds