OBODO NAIJA

Presido Bola Ahmed Tinubu Go Enter Naija This Week

todaySeptember 28, 2026 6

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Presido Bola Ahmed Tinubu go enter naija dis week after hin long stay abroad wey im aide.

Dis na according by hin special adviser on information,  Bayo Onanuga, describing im travel as working vacation.

For di presidential race, Onanuga tok say di President dey hale and hearty,  and im fire dis one for hin X handle

E use the $7 billion deep-sea port project for Ogun State wey Tinubu go meet investors for France settle as evidence say work dey go on.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds