Lagos

Lagos Transport Bus Go Jam Pickup Van For Iyana Oworo

todayOctober 19, 2026 4

Background
share close

Two pipo don dkpeme like dis and two others wunjure for ground  inside motor askident  along Adekunle corridor, very close to Iyana Oworo, Lagos State.

Dis  wahala hapun when one Suzuki transport  bus comot go jam  one pickup van.

Lagos State Traffic Management Authority LASTMA toktok, Adebayo Taofiq, naim even konfamate di askident inside  statement

According by inofrmat by di LASTMA oga, na dia officers help rescue the injured victims, carry the dead bodies comot, and clear the road.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds