obodo oyinbo

Qatar Tok Say Iran And US Still Dey Settle Marras

todayOctober 20, 2026 5

Background
share close

Qatar Foreign Ministry tok tok pesin, Majed al-Ansari, tok say Iran and America still dey negotiate as both sides dey find way to settle dia matter without fight.

Al-Ansari tok dis one for Doha, Qatar, as tension dey rise and pipu dey fear say war fit start again between di two countries.

E explain say diplomatic talks still dey go on, as Qatar and oda mediators dey try make both sides settle dia differences through dialogue.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds