Sports

Arsenal and Bayern Share Points As Match End 2-2

todayOctober 22, 2026 6

Background
share close

Arsenal and Bayern Munich share points after dem play 2-2 draw for Champions League match on Wednesday night.

Eberechi Eze first knack goal for Arsenal with one strong low shot wey Manuel Neuer no fit stop, but Bayern sharply find plan to score back, as Harry Kane giv Alphonso Davies better Pass to equalise for Bayern before half-time.

For second half, Kane later put Bayern for front through penarity, but Arsenal Declan Rice burst enter di box come knack another goal for Arsenal to make am 2-2.

For other matches, Real Madrid scatter RB Leipzig 4-1, Galatasaray beat Lille 4-2 for dia backyard, while Como shock Manchester United with 4-1 defeat.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds