Sports

Vitinha Goal Scarra Barca Hope inside Paris

todayOctober 21, 2026 3

Background
share close

Paris Saint-Germain don go press big rival Barcelona for neck  4-2 inside Paris for one tight Champions League match on Tuesday night.

Di game dey 2-2 until Portuguese star Vitinha chop ball with chest come fire home one bad strike from outside box for 81st minute.

Fabian Ruiz later score another goal to secure PSG third straight win dis season as dem dey pursue dia third Champions League title in a row.

Barcelona bin get hope say dem go carry one point go house after Lamine Yamal equalize for dem, but PSG strong pass dem for end of game.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds