south east

AAC Ginger Anambra Gorment Over Badness Of Jaguda

todayDecember 9, 2025 3

Background
share close

By: Alice Iduh

Di African Action Congress don tear shirt condemn di December 7 gunmen attacks wey shake Nawfia for Njikoka LGA and one church for Lilu, Ihiala, saying di kain wahala no fit continue again.

Party  tuk tuk persin, Anyanwu Chinedu,  ni dey clear newsmen  how im pipo dey in pain and clear  di Anambra State government sharpaly  do security reforms.

Chinedu shout say make authorities take sharp-sharp action to protect citizens and hunt down di perpetrators, as findings don show say  di jaguda boys don bad pass before dey disturb men and womensis for area.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app