Entertainment

“Abeg Make Una Leave My Marriage Palava, Make We Face Real National Wahala” – 2Baba

todayDecember 15, 2025 32

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Nigerian music icon Innocent Idibia, wey people sabi as 2Baba, don call Nigerians make dem stop to dey focus on im personal life and turn eye to di serious problems wey dey worry di nation, for one live performance on December 12, 2025.

As e yarn di crowd directly, di singer talk say discussion about im marriage to Edo State lawmaker Natasha Osawaru don too long, and e don tire for di matter.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 10


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds